
Төменде әннің мәтіні берілген Wanted , суретші - Wande Coal аудармасымен
Аудармасы бар түпнұсқа мәтін
Wande Coal
Black Diamond
Black Diamond
It’s Wande Coal
Major Bangz
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Cos awala’n fowosere
Apo apo al’owo lowo
Cos awala’n fowosere
Apo apo al’owo lowo
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Cos awala’n fowosere
Apo apo mo l’owo lowo
Awama’n fowosere
Mopo mopo al’owo lowo
Eh ye ye ye ye
Tell these people say I don come now yeah
Tell these people say I don come make dem hear
People wey dey talk bad things make dem hear
E don tey when I dey do things ino dey see ya
Everytime dem dey shake
Everytime dem dey want to celebrate
Me I don dey thank God say I make am
You sef thank God you go make am oh oh oh
Balance well and check am
So many brothers dem dey player hate
Money going round so I rotate
Now come on bodyguard make you protect am
It is funny how you dey see me
Shey na because I no dey jam before
Shey na because I don dey break the law
But don’t forget na me be the key to the door
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Cos awala’n fowosere
Apo apo al’owo lowo
Cos awala’n fowosere
Apo apo al’owo lowo
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Cos awala’n fowosere
Apo apo mo l’owo lowo
Awama’n fowosere
Apo apo al’owo lowo
Eh ye ye ye ye
Baby my gbedu just dey drop
They call me Wande coal
And am moving up up
And all the girl start
To dey shake their booty non stop
Na where I dey work na there I must chop
And anytime I dey try to explain
To my people say
My people dey doubt
Dem talk say me I no fit stand
Abi na them get when i over understand
If you want to try me
You can go and chop sand
Some people still be looking like life is a joke
Instead them to be working
And be hustling for the dough
My people need to appreciate abi to let me know
And all the celebrities they already know
So this is what I’m tryna say basically
Anytime you see me make
You know say money dey
No jibiti you go know say money dey
If you go GTB you go see say money dey
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Cos awala’n fowosere
Apo apo al’owo lowo
Cos awala’n fowosere
Apo apo al’owo lowo
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Cos awala’n fowosere
Apo apo mo l’owo lowo
Awama’n fowosere
Apo apo al’owo lowo
Eh ye ye ye ye
See sugar
Shebi na very important people we be
We no be regular
Shebi na game we dey play
We go play am the way we dey play snooker
Take it easy well easy with my people
And e no matter what you say
As long as we keep it burning everyday
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Cos awala’n fowosere
Apo apo al’owo lowo
Cos awala’n fowosere
Apo apo al’owo lowo
Won gbo mi nigboro
And them dey hear me mi nigboro
Won wa mi nigboro
Them dey find me nigboro
Cos awala’n fowosere
Apo apo mo l’owo lowo
Awama’n fowosere
Apo apo al’owo lowo
Eh ye ye ye ye
Қара гауһар
Қара гауһар
Бұл Wande Coal
Майор Бангз
Вон ва ми нигборо
Олар мені табады
Won gbo mi nigboro
Олар мені естиді
Cos awala’n fowosere
Апо апо ал'оу лоуо
Cos awala’n fowosere
Апо апо ал'оу лоуо
Won gbo mi nigboro
Олар мені естиді
Вон ва ми нигборо
Олар мені табады
Cos awala’n fowosere
Apo apo mo l’owo Lowo
Авама'н фовосере
Mopo mopo al'owo Lowo
Ие иә иә иә
Мына адамдарға айт, мен қазір келемін, иә
Бұл адамдарға айтыңыз, мен оларды естіртемін
Жаман сөйлейтін адамдар оларды естиді
Мен сені көрмейтіндей бір нəрсе істеп жатқанда, олай емес
Әрдайым шайқалады
Әрқашан дем шығарғысы келеді
Мен болдырғанымды айтқан Құдайға шүкіршілік етпеймін
Сіз Құдайға шүкір, сіз мені жасай аласыз
Жақсылап тепе-теңдікті сақтаңыз және ам
Ойыншыны жек көретін көптеген ағайындылар
Ақша айналады, мен айналаймын
Енді күзетші келіңіз, мені қорғаңыз
Мені көргендерің қызық
Жоқ, өйткені мен бұрын кептелмегенмін
Әйтеуір, өйткені мен заңды бұзбаймын
Бірақ есіктің кілті болатынымды ұмытпа
Вон ва ми нигборо
Олар мені табады
Won gbo mi nigboro
Олар мені естиді
Cos awala’n fowosere
Апо апо ал'оу лоуо
Cos awala’n fowosere
Апо апо ал'оу лоуо
Won gbo mi nigboro
Олар мені естиді
Вон ва ми нигборо
Олар мені табады
Cos awala’n fowosere
Apo apo mo l’owo Lowo
Авама'н фовосере
Апо апо ал'оу лоуо
Ие иә иә иә
Балам менің gbedu жай ғана құлап қалды
Олар мені Ванде көмірі деп атайды
Және мен қозғаламын
Ал барлық қыз басталады
Тоқтаусыз олжаларын шайқау үшін
Мен қай жерде жұмыс істеймін, сонда кесу керек
Және кез келген уақытта мен түсіндіруге тырысамын
Халқыма айтады
Менің адамдарым күмәнданады
Дем сөйлейді, мен тұрғаным жақсы жоқ».
Мен түсінген кезде олар түсінеді
Егер сіз мені сынап көргіңіз келсе
Барып, құмды ұсақтауға болады
Кейбір адамдар әлі күнге дейін өмірдің бұл әзіл сияқты
Олардың орнына жұмыс істеу керек
Ал қамырға асық
Менің халқым ABI-ді маған хабардар ету үшін бағалануы керек
Және олар бұрыннан танитын барлық атақты адамдар
Міне, мен негізінен айтқым келетін мына дәл осы
Менің жасағанымды кез келген уақытта көрсеңіз
Сіз ақшаны айтасыз
Ешқандай Джибити сіз ақша туралы айтыңыз
GTB-ге барсаңыз, ақшаны айтыңыз
Вон ва ми нигборо
Олар мені табады
Won gbo mi nigboro
Олар мені естиді
Cos awala’n fowosere
Апо апо ал'оу лоуо
Cos awala’n fowosere
Апо апо ал'оу лоуо
Won gbo mi nigboro
Олар мені естиді
Вон ва ми нигборо
Олар мені табады
Cos awala’n fowosere
Apo apo mo l’owo Lowo
Авама'н фовосере
Апо апо ал'оу лоуо
Ие иә иә иә
Қантты қараңыз
Шеби біз өте маңызды адамдармыз
Біз қалыпты болмаймыз
Шеби біз ойнайтын ойын
Біз снукерді қалай ойнайтын болсақ, солай ойнаймыз
Менің адамдарыммен оңай болыңыз
Сіз не айтқаныңызға қарамастан
Біз оны күнде жанып жатқанша
Вон ва ми нигборо
Олар мені табады
Won gbo mi nigboro
Олар мені естиді
Cos awala’n fowosere
Апо апо ал'оу лоуо
Cos awala’n fowosere
Апо апо ал'оу лоуо
Won gbo mi nigboro
Олар мені естиді
Вон ва ми нигборо
Олар мені табады
Cos awala’n fowosere
Apo apo mo l’owo Lowo
Авама'н фовосере
Апо апо ал'оу лоуо
Ие иә иә иә
Әртүрлі тілдегі әндер
Барлық тілдерге жоғары сапалы аудармалар
Қажетті мәтіндерді секундтарда табыңыз