Төменде әннің мәтіні берілген Oluwa Burna , суретші - Burna Boy аудармасымен
Аудармасы бар түпнұсқа мәтін
Burna Boy
She be yi mon lo be o
Emi o lo be o
She be yi mon lo be o
Emi o lo be o
Make i introduce
To the people wey wan make i lose
Cause oluwa burna too dey talk e truth
And e don reach stage wey some people want to prosecute
Wan press me make i turn mute
Wetin you go do
Make i ask you if to say na you
If you try to put your leg inside my shoe
You go see say e no easy to do wetin i dey do
i no dey
Won ni oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
Oluwa burna no get e comma
Ara kuni mi sho gbo
Oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
He no dey suffer he go discover
Mo ni ara kuni mi sho gbo
Omo as e don happen
If you feeling guilty pray make the song slap you
I don dey hear many things wey i no gbadu
Make i tell you to echo my love na so
Oooooh no be to dey shout
Is the living testimony me dey talk about
Until you see am with eye you go dey doubt
No be everything you go see wey you go yarn
Won ni oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
Oluwa burna no get e comma
Ara kuni mi sho gbo
Oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
He no dey suffer he go discover
Mo ni ara kuni mi sho gbo
Omo wetin dey happen wetin dey sup
Everybody wan talk
Wetin dey shele, wetin you talk
Emi no mo tan so o
Omo tan gbo
If you dey for party play my gbedu non stop
Whether you like it or not, I go dey here very long
Na the gbedu for the street awon temi wan jooo
Won ni oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
Oluwa burna no get e comma
Ara kuni mi sho gbo
Oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
He no dey suffer he go discover
Mo ni ara kuni mi sho gbo
Wetin person go do wey tey no go watch him talk about
Wetin person go do wey tey no go watch him talk about
Ma lo be
My brother no go there o
Ma lo be
My brother no go there o
Ma lo be
My brother no go there o
Ma lo be
My brother no go there o
Ол yi mon lo be o
Emi o lo be o
Ол yi mon lo be o
Emi o lo be o
Мен таныстырыңыз
Мені жоғалтқысы келетін адамдарға
Себебі олува бурна да шындықты айтады
E-дің сахнаға жете алмаймын, кейбір адамдар қудалағысы келеді
Мені бассаңыз дыбысты өшіремін
Барып жасайсыз
"Жоқ" деп айтуымды сұраймын
Егер сіз аяғыңызды аяқ киіміме қоюға тырыссаңыз
Барып көресіз мен жасағанмен іс оңай жоқ» деп айтыңыз
мен жоқ деймін
Бұрышта жеңді
Ара күні ми шо гбо ми
Олува бурна электрондық үтір алмайды
Ара күні ми шо гбо
Олува бурна тити бұрышта
Ара күні ми шо гбо ми
Ол еш қиналмайды, ол барады
Мо ни ара куни ми шо гбо
Олай болғандай
Егер өзіңізді кінәлі сезінсеңіз, дұға етіңіз
Мен көп нәрсені естимін, бірақ білмеймін
Менің махаббатымды қайталауды айтайын
Оооо, айқайлауға болмайды
Мен айтып жүрген тірі куәлік
Сіз мені көзбен көрмейінше, күмәнданасыз
Жоқ барған барлық барған барған жіп көретін болма
Бұрышта жеңді
Ара күні ми шо гбо ми
Олува бурна электрондық үтір алмайды
Ара күні ми шо гбо
Олува бурна тити бұрышта
Ара күні ми шо гбо ми
Ол еш қиналмайды, ол барады
Мо ни ара куни ми шо гбо
Омо wetin dey had wetin dey sup
Барлығы сөйлескісі келеді
Ветин дей шеле, сөйлейсің
Эми но мо тан солай
Омо тан гбо
Егер сіз кешке келсеңіз, менің gbedu ойнаңыз
Сізге ұнаса да, қаламасаңыз да, мен бұл жерде ұзақ жүремін
Көшедегі гбеду вон Теми Ван Джу
Бұрышта жеңді
Ара күні ми шо гбо ми
Олува бурна электрондық үтір алмайды
Ара күні ми шо гбо
Олува бурна тити бұрышта
Ара күні ми шо гбо ми
Ол еш қиналмайды, ол барады
Мо ни ара куни ми шо гбо
Ылғал адам оның әңгімесін бақылай алмайды
Ылғал адам оның әңгімесін бақылай алмайды
Жарайсың
Менің ағам ол жаққа бармайды
Жарайсың
Менің ағам ол жаққа бармайды
Жарайсың
Менің ағам ол жаққа бармайды
Жарайсың
Менің ағам ол жаққа бармайды
Әртүрлі тілдегі әндер
Барлық тілдерге жоғары сапалы аудармалар
Қажетті мәтіндерді секундтарда табыңыз