
Төменде әннің мәтіні берілген Killing Me , суретші - Patoranking аудармасымен
Аудармасы бар түпнұсқа мәтін
Patoranking
I remember when owu dey blow me
Nobody hear my story
Nobody want to know me
Nobody want my glory
Na him i first give them alubarika
Now them dey find me for America
All my land na in kilometre
They want to know my speedometer
From from from nobody eh
To somebody eh somebody
Go tell mummy eh
Go tell daddy eh
Say the boy don’t be man
Nobody wey fit stop God plan
So me gas out when me sing
Money dey find me eh
Ego na achom ego na achom
Money dey find me eh
Ego na achom ego na achom
Money dey find me eh
Ego na achom ego na achom
Money dey find me eh
Money dey call me eh
Ego na akpom ego na akpom
Money dey call me eh
Ego na akpom ego na akpom
Money dey call me eh
Ego na akpom ego na akpom
Money dey call me eh
E dey call me for phone
Nothing spoil nothing loss
Gem stone you’re the number one boss
Say na me the ghetto people endorse
Oluwa bless me, put money in a me purse
Everywhere we go them want to know us
The money full bank and e full purse
Even oga dey call me yes boss
The suffer good omo nothing dey loss
Money dey find me eh
Ego na achom ego na achom
Money dey find me eh
Ego na achom ego na achom
Money dey find me eh
Ego na achom ego na achom
Money dey find me eh
Ego na achom ego na achom
Money dey call me eh
Ego na akpom ego na akpom
Money dey call me eh
(Uhn! Heeh!)
Ego na akpom ego na akpom
Money dey call me eh
Ego na akpom ego na akpom
(Onwebedi ihe ifu!)
Money dey call me eh
E dey call me for phone
Now see the way we dey move higher
Nwatakili then now boom badder
Back in the days they say I too waka
Nwanne egekwanna ha nti maka na ika fa
See hasi na’m di low now i don hammer
Nezie nu nwa boyi ibu the short collar
Owu na asa’m before i no dey se mulla
Now umu asa na akpozinu’m don dada
Iga back iga afu true story
This people before no send me before
Ndropuonu no guts no glory
Everyday other thing aburu history
Kitaa everyday we dey flex
Everyday nno na lab ka’m emega test
Anyi ada agbazi last anyi agbaga first
Abd money na achozim money bu my bestie
And money na elenu’m money bu my bread
Money dey find me eh
Ego na achom ego na achom
Money dey find me eh
Ego na achom ego na achom
Money dey find me eh
Ego na achom ego na achom
Money dey find me eh
Money dey call me eh
Ego na akpom ego na akpom
Money dey call me eh
Ego na akpom ego na akpom
Money dey call me eh
Ego na akpom ego na akpom
Money dey call me eh
E dey call me for phone
Мені соққыға жыққаны есімде
Менің оқиғамды ешкім естімейді
Мені ешкім білгісі келмейді
Менің даңқымды ешкім қаламайды
Мен оларға алдымен алубарика беремін
Енді олар мені Америкаға табады
Менің барлық жерім километрде
Олар менің спидометрімді білгісі келеді
Ешкімнен иә
Біреуге, біреуге
Барып анама айтыңыз
Барып әкеңе айт
Баланың ер болмауын айтыңыз
Құдайдың жоспарын ешкім тоқтата алмайды
Сондықтан, ән айтқанымда, газ бітеді
Ақша мені табады
Эго на ачом эго на ачом
Ақша мені табады
Эго на ачом эго на ачом
Ақша мені табады
Эго на ачом эго на ачом
Ақша мені табады
Ақша мені шақырады
Эго на акпом эго на акпом
Ақша мені шақырады
Эго на акпом эго на акпом
Ақша мені шақырады
Эго на акпом эго на акпом
Ақша мені шақырады
Маған телефон соғу үшін қоңырау шалыңыз
Ештеңе ештеңені жоғалтпайды
Асыл тас, сіз бірінші бастықсыз
Маған гетто адамдары мақұлдайтынын айтыңыз
Олува маған батасын беріңіз, ақшаны ме әмияныңызға салыңыз
Біз қайда жүрсек те, олар бізді білгісі келеді
Ақша толық банк және электрондық әмиян
Тіпті мені иә бастық деп атайды
Азап шегетін адамдар ештеңе жоғалтпайды
Ақша мені табады
Эго на ачом эго на ачом
Ақша мені табады
Эго на ачом эго на ачом
Ақша мені табады
Эго на ачом эго на ачом
Ақша мені табады
Эго на ачом эго на ачом
Ақша мені шақырады
Эго на акпом эго на акпом
Ақша мені шақырады
(Ух! Хе!)
Эго на акпом эго на акпом
Ақша мені шақырады
Эго на акпом эго на акпом
(Оңбаймын!)
Ақша мені шақырады
Маған телефон соғу үшін қоңырау шалыңыз
Енді біз жоғары көтерілу жолын қараңыз
Нватакили енді тым нашар
Бір кездері олар мені тым ояу дейді
Nwanne egekwanna ha nti maka na ika fa
Қараңыз, hasi na’m di low, now i don chammer
Незие ну нва бойи ибу қысқа жаға
Owu na asa’m before i no dey se molla
Енді умы аса на ақпозину’м дон дада
Шынайы оқиға
Бұл адамдар мені бұрын жібермеген
Ndropuonu даңқ жоқ
Күнделікті басқа нәрсе абуру тарихы
Китаа біз күн сайын икемделеміз
Күнделікті сынақтан өтуге болмайды
Anyi ada agbazi last anyi agbaga first
Менің жақындарым үшін ақша да, ақша да
Ал ақша мен нанымның ақшасы
Ақша мені табады
Эго на ачом эго на ачом
Ақша мені табады
Эго на ачом эго на ачом
Ақша мені табады
Эго на ачом эго на ачом
Ақша мені табады
Ақша мені шақырады
Эго на акпом эго на акпом
Ақша мені шақырады
Эго на акпом эго на акпом
Ақша мені шақырады
Эго на акпом эго на акпом
Ақша мені шақырады
Маған телефон соғу үшін қоңырау шалыңыз
Әртүрлі тілдегі әндер
Барлық тілдерге жоғары сапалы аудармалар
Қажетті мәтіндерді секундтарда табыңыз