
Төменде әннің мәтіні берілген 5 Star , суретші - Adekunle Gold аудармасымен
Аудармасы бар түпнұсқа мәтін
Adekunle Gold
Қай тілге аударылатынын таңдаңыз:
See I don’t look like Wetin I don’t see
I will never forget the 90s
Many nights I go dey beg for mercy
Sickle cell been show me crises
Thank you for the Journey, oh Lord, oh Lord
If I say my story o por, o por
Fire can’t cool, I’m ever blazing
I roll deep with the almighty
Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can’t copy this formula
Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can’t copy this formula
Money, na filter
Don’t let them fool ya
Make your rabba
Stack your paper
Let them know when you pull up, pull up
Man down when I pull, up pull up
I’ll be your liquor
Fuck the chaser
Bang, bang, bang, Undertaker
They scared when I pull up, pull up
Ya road man fear when I pull up, pull up
Kunle from Ikotun and I be repping
Shout out to Agege that city raised me
Ask my crew dem, dey love me, love me
Dem call me AG Baby
Our government no get time for ghetto
We only get love on manifesto
I pray for my people
Jah o, jah o, jah o
Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can’t copy this formula
Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can’t copy this formula
Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can’t copy this formula
Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can’t copy this formula
Adekunle Gold • 2020
Adekunle Gold, Nailah Blackman • 2020
Adekunle Gold • 2026
DJ Tunez, Wizkid, Adekunle Gold • 2020
Adekunle Gold • 2018
Adekunle Gold • 2026
Adekunle Gold, Patoranking • 2020
Adekunle Gold • 2020
Adekunle Gold • 2020
Adekunle Gold • 2017
Adekunle Gold • 2023
Adekunle Gold • 2023
Dyo, Adekunle Gold • 2019
Adekunle Gold • 2017
Adekunle Gold • 2017
Adekunle Gold • 2020
Jah Wobble's Invaders Of The Heart, Dolores O'Riordan • 2006
Ella Fitzgerald, Joe Pass • 2006
Harry Connick Jr • 2007
Eddy Mitchell • 2000
João Donato • 2012
Brazilian Girls • 2006
Dina Carroll • 2004
Әртүрлі тілдегі әндер
Барлық тілдерге жоғары сапалы аудармалар
Қажетті мәтіндерді секундтарда табыңыз